loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

Di Boko Haram pipo wey dey fight gofament attack our community; na im make I and my family come relocate to IDP camp. At di time, I don go Islamic school.

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/Hurairah
Click am make you listen

Di Boko Haram pipo wey dey fight gofament attack our community; na im make I and my family come relocate to IDP camp. At di time, I don go Islamic school.

My papa plan to marry me to one of his friends wey dey im mid-forties.

I don tell my papa plenty times say I no wan marry. I believe say di knowledge wey I don get from school I go fit use am help many pipo.

story-letter
*Name wey dem change for protection

To dey stop girls from having education go fit cause big damage to dia lives, family and dia communities.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne