loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

When I dey 12 years old, my step-brother tell me say e wan make I marry his step-brother. His step-brother dey im middle thirty dat time.

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/hamida
Click am make you listen

When I dey 12 years old, my step-brother tell me say e wan make I marry his step-brother. His step-brother dey im middle thirty dat time.

Maybe my life don dey destined to be like dis, or maybe na di marriage wey spoil my life.

As I dey prepare make I marry again, my husband come hear say I wan marry again. He come contact my family say e neva divorce me. My family come support wetin e tok and tell me to go back to him. I come run away with my daughter. I come dey do sex work. My family come disown me. Pipo dey call my children bastard. Sometimes I dey pray make death come so dem no go dey mock my children again.

story-letter
*Name wey dem change for protection

 She no be di first woman - and e no bi di last - wey dem don hold em life path down since dem marry am against her will.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne