loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

Di Boko Haram pipo wey dey fight gofament kill my first husband. We come relocate to di IDP camp. Afta my husband come die, tins come dey hard. I no fit take care of mysef not to talk of my children.

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/jamila
Click am make you listen

Di Boko Haram pipo wey dey fight gofament kill my first husband. We come relocate to di IDP camp. Afta my husband come die, tins come dey hard. I no fit take care of mysef not to talk of my children.

Tins come dey very bad, my son come begin dey beg so we go fit eat.

In 2017, I come get belle, my husband no give me any kind of support. I dey tink say if I marry e go reduce my burden, but it make am worst.

story-letter
*Name wey dem change for protection

As dis stori take dey unique, violence for partner hand na di tin wey dey happun to so many women all over di world.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne